On Form - Burna Boy

Whoever carry my backwood, bring am out
See backwood for here baba
Come! make una no omila mi Lord o
Bring am
My Lord, Na hin be this
Make e dey my possession

Hmm Hmm (Gba bi, ma gba be)
O lo jina, o tun lo far
And e no pass through Muritala (Hm-mm)
No carry me for mind (Hm-mm)
I step in the name of love, oh-oh, oh-oh
But now-a-days, oh-oh
Tell them what they like to hear, oh-oh-oh
E shock them as dem see me

Ani mi o gba waju wole, Mo fé gbe wo (gbewo)
Gba waju wole, mo fe gbe wo (gbewo)
Hmm mm Error (error)
Mi o gba waju wole, Mo fé gbe wo (gbewo)
Gba waju (Gba waju) gbe wo (gbewo)
Gba waju (Gba-gbe) gbe wo

Ah! e no go tire me (Ah ah)
Nothing we never see
No dey fara si
Person toba wu, kobe
O lo finally, I'm on form

Gba bi, ma gba be
Gba be, ma gba bi
Gba bi, ma gba be
Gba be, ma gba bi

If I hear, if I hear say I complain
When I'm rocking, I'm rocking your body
Sorry, coming from a long range
And as always, (ahh) we be loving
Anytime you holla me, I'm early
I'll be lifting early
Se ri, oh-oh, se ri
Se ri, oh-oh, se ri

Ani mi o gba waju wole, Mo fé gbe wo (gbewo)
Gba waju wole, mo fe gbe wo (gbewo)
Hmm mm oh, Error (error)
Mi o gba waju wole, Mo fé gbe wo (gbewo)
Gba waju (Gba waju) gbe wo (gbewo)
Gba waju (Gba-gbe) gbe wo

Ah! e no go tire me (Ah ah)
Nothing we never see
No dey fara si
Person toba wu, kobe
O lo finally, I'm on form

I no dey too quick to talk, oh, oh
No be talkative like that, oh, oh
I disguise my opolo, oh, oh
Make they no see me at all
No trust man oh, not even my shadow, oh, oh
Waka jejeli, no stop, oh, oh, oh
This industry want shame me
Story of my life

Ah! e no go tire me (Ah ah)
Nothing we never see
No dey fara si
Person toba wu, kobe
O lo finally, I'm on form

view 34 times

comments